Download "Chinenye" by Chify Jay
Download "I De Bow" by Chify Jay
Download "Alaba" by Chify Jay
Download "FireWood" by Chify Jay ft, B'real
Download "Go Gaga (Living LaVida Loca)" by Chify Jay
Download "Makoli" by Omeelin (prod. by Chify Jay)
Download "Signal" by Chify Jay (na new one oo)
Pheew! I don try! these jams na from countdown i bring am> So, choose which ever you feel is radio ready cuz to me, all of them are radio ready. No bobee or nyash lyrics (I don't get down like that no more).
Sharp Review
1. Chinenye na 1.58 mins song but a lot of people d give me compliments on the song. e make sense
2. I de bow" na my latest track (fresh out da kitchen men). to me, Its "wowsome"! Nice groove.
3. Alaba" my old song but with good story wey pple still d talk about till today.
4. Firewood" no be d kyn firewood wey fit enta ur mind shaa but d jam make sense. d intro alone d kill pple.
5. Go Gaga" na new one in case u get d old go gaga wey dey do shyne for ear :). I play am for one barbing saloon na em wey errbody wey dey dia com d look me like one celebrity producer. Sweet song
Extra: Makoli by Omeelin (prod. by Chify Jay). You sabi am naa so no much talk.
6. Signal! I no know weda i go say "i'm saving the best for last" but this track dey for pple "favorite playlist" . na true confession wey i receive from them.
CONCLUSION
All the songs are dope to me. Na ur hand e dey to play the ones wey u like pass. :)
PS: Any typo or Tabor wey u see for here, no laf cuz i d try type sharp sharp make my mb no finish wen i neva publish d post.
No comments:
Post a Comment